Gospel music minister Bene Bliss renders forth a brand new single titled “Aye” featuring Sydney Chris.
His latest effort “Aye” is a follow up to his last single titled Ima which gained massive acceptance everywhere.
Speaking about this inspiring tune, Bene Bliss pens down
” So many children of thieves
Have become police officers
Preventing crime with the same tools their fathers used to commit crime.
Children of habitual drunkards
Have become doctors of repute
The son of an ordinary shoemaker
Was elected as the President of America
Sons are no longer like their fathers
Please don’t get it twisted
Because aiming high in life has nothing to do with your background but it’s all about the choices you make in your day to day life.
Remember;
”Life na one, no be two
So be careful what you do
Make you no go over do
Cause e go stain you like tattoo”.
Download, Listen And Share!
Bene Bliss – AYE feat. Sydney Chris (Lyrics)
Feel the rhythm
(vocal melodies)
[Verse One]
Anything wey you sow today
Na the same thing you go reap
No be sey I dey swear for you
But na so life be
Think twice before you take a step
If not las las your eye go red
Use your head well
But make e no swell
Opportunity knock but once
For better or worse
See life must to take its course
So make your choice
And stay focus brother
Cause my way na my way
Your way na your way oh
My own bus stop
No be your own oh
[Hook]
The choice you make today
(O pe meji)
Fit slow you down
Be careful what you wish for
Make you no go frown
The choice you make today
(Aye-aye o pe meji)
Fit hold you down
Be careful what you do today
Make you no go frown
(Aye-aye o pe meji)
[Chorus]
Aye-aye o pe meji
Aye o pe meji
Aye-aye o pe meji oh
Aye-aye o pe meji
Aye o pe meji
Aye-aye o pe meji oh
[Verse Two]
Make you no go do pass yourself
Make you no go carry pass yourself
You got to do what you got to do
Make you no go send anybody
If wishes were horses
What a beautiful life
What a beautiful life …
Las las we go dey alright
So make we give thanks
All the way for life eh
For all the time that we stayed all night
Shae you know sey e go sure for you
Las las we go dey alright
So make we give thanks
All the way for life eh
For all the time that we stayed all night
Shae you know sey e go sure me
[Hook]
The choice you make today
(O pe meji)
Fit slow you down
Be careful what you wish for
Make you no go frown
The choice you make today
(Aye-aye o pe meji)
Fit hold you down
Be careful what you do today
Make you no go frown
(Aye-aye o pe meji)
[Chorus]
Aye-aye o pe meji
Aye o pe meji
Aye-aye o pe meji oh
Aye-aye o pe meji
Aye o pe meji
Aye-aye o pe meji oh
[Bridge]
Life na one, no be two
So be careful what you do
Make you no go over do
E go stain you like tattoo
Life na one no be two
So be careful what you do
Make you no go over do
E go stain you like tattoo
[Hook]
The choice you make today
(O pe meji)
Fit slow you down
Be careful what you wish for
Make you no go frown
The choice you make today
(Aye-aye o pe meji)
Fit hold you down
Be careful what you do today
Make you no go frown
(Aye-aye o pe meji)
[Chorus]
Aye-aye o pe meji
Aye o pe meji
Aye-aye o pe meji oh
Aye-aye o pe meji
Aye o pe meji
Aye-aye o pe meji oh